Petty Lyrics – Olamide

Petty Lyrics by Olamide

Thank you
Thank you
Thank you
Huh, thank you all for coming out tonight

Thank you for riding with me, thank you for sticking by and um
I hope you guys are had fun listening to this project
Um, I don’t mean to waste much of your time
But before you guys leave have got one more bonus track to do

Enjoy
Na spiritual touch when I touch ya
Na spiritual love when I love ya
Spiritual things I do do do

When I give it to you, you go Hun Hun hun
Sweetheart you will never find o
Another person wey go fit to blow your mind ooh
Na spiritual love wey i give

Na spiritual things I dey do, oya ge ge ge
Dem no you fine fine
Dem no you fine fine, fine fine finе
Dem no if you try try

Dem no if you try try, try try try
And me I bе bad bad
And me I be bad bad, bad bad bad
You know I be fire, you no I be fire

Fire ya ya
Dem never gonna find no one like me mami
Wey go do you jeje,wey go do you nicely
Give you all nice, give you 100 percentage

Till the sunrise Wey go lie down beside you
You putting on the show
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Olamide Lyrics – Petty

https://www.youtube.com/watch?v=70Rmjrx7HE0

Olamide

Petty