Prayer Lyrics – Walter Wani

Prayer Lyrics by Walter Wani

INTRO
Money Money Money
And this the boy dem
Every day, Every night

We dey hustle no dey think twice
Ebi money we dey search
Ebi money we dey search
Cos we all want the money oh

Make some kudi and chop life
Ebi money we dey search
Ebi money we dey search
Cos this life no be joke oh

Anything you want, you for push oh
Life no be easy when you broke oh
Cos this life no be joke oh
Anything you want, you for push oh

Life no be easy when you broke oh
CHORUS
That be why, i dey pray
Make money, come my way

Make my hustle pay
Make my hustle pay
That be why, i dey pray
Make money, come my way

Make my hustle pay
Make my hustle pay
VERSE 1
Day by day we dey hustle

Searching for the money
Every day is a struggle
Time no dey, so i fight like a rebel
Obra yɛ ɔko

Keep my feet on the peddle, i dey go
Search for the doe
No matter where edey
Chale i go find o

So when you see me blow
Hu no sɛ ma brɛ o
Ye sii mu akɛy’re
Chale mese nyɛ ɛnnɛ o

Life no be easy for the street
If you know, give me blow
Shouldn’t be here, but chale mercy said no
So i dey on the low

Chasing that paper
I don’t really care, whether cedi or cfa
Man taya for this money matter
All week long, we dey find that kwacha

Looking for a piece of dime
In a rich man’s mine
No be easy, that be why men suffer
CHORUS

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

VERSE 2
Always on the grind, nika nika
Can’t slow down, fi sɛ ɛmerɛ yɛ sika
Need to move quicker

I for get the bag asap, no delay
Or my kids might suffer
Feel that pressure
Sole breadwinner

Money on my mind
Won’t call me a quitter
I dey go, i dey come
Eno be easy but Accra stay by plan

No time to waste
No sleep, i dey hustle for days
Every day be grind day, won’t stop the chase
I dey go my way, till the hustle pays this bills

I want a house on the hills
Give me that
Give me that money
Mepɛ sika pii, that too much money

Dangote money and despite money
Me, i just want chill
CHORUS
That be why, i dey pray

Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay
That be why, i dey pray

Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Walter Wani Lyrics – Prayer

Walter Wani

Prayer