Reason My Matter Lyrics – Runtown

Reason My Matter Lyrics by Runtown

Chineke meh!
Phyno production
Eh, eh eh
Baba god don reason my matter eh

He don reason my matter eh
So it’s too late to stop me now
He don reason my matter
Baba god don reason my matter eh

Don reason my matter eh
Forever we go hold it down
He don reason my matter
E don show be say i don show yeah

Lying go be no well
Before before they no know who i be but now i dey everywhere
Anywhere i show everybody clapping
’cause they understand say na me be the captain

Shey my body eh no be acting
Abi you no dey see the way the people are reacting
Them a snapping me yeah
Shey na me be this eh eh

Baba i thank you eh eh for making me who i be
Baba god don reason my matter eh
He don reason my matter eh
So it’s too late to stop me now

He don reason my matter
Baba god don reason my matter eh
Don reason my matter eh
Forever we go hold it down

He don reason my matter
See the first thing i dey do every morning (do every morning)
Na to thank the lord eh
For this life wey we dey eh

Omo shey dem know bi shoto eh
Enemies for the deliberate o
And na so we go dey elevate o
Baba god na the reason why anywhere i go

Them a snapping me yeah
Shey na me be this eh eh
Baba i thank you eh eh for making me who i be
Baba god don reason my matter eh

He don reason my matter eh
So it’s too late to stop me now
He don reason my matter
Baba god don reason my matter eh

Don reason my matter eh
Forever we go hold it down
He don reason my matter
Possi-possibility

With god, all things are possible
Why e fit go stop because with god all things are possible
Everybody come tell this story eh
Mornings i dey praise until jehovah just come my way

No whuru whuru me i dey cam kpe
It’s okay
See my fans and family, everybody dey jolly eh
E dey for my life na so so jolly eh

See my friends, we dey pop champagne
Everybody just say eh eh
God e open a new chapter
God e don reason my matter

He put a new song for my mouth
My brother man tell me boy i go punch am
Possi-possibility
With god, all things all possible

Nobody fit go stop me
With god, all things are possible eh ah
Everybody just say
Baba god don reason my matter eh

Baba god don reason my matter eh
He don reason my matter eh
So it’s too late to stop me now
He don reason my matter

Baba god don reason my matter eh
He don reason my matter eh
Forever we go hold it down
He don reason my matter

Baba god don reason my matter eh
He don reason my matter eh
So it’s too late to stop me now
He don reason my matter

Baba god don reason my matter eh
He don reason my matter eh
Forever we go hold it down
He don reason my matter

See me i don dey pray
Until jehovah just come my way
It’s okay, it’s okay
Every night me and my guys we just dey jolly eh

Don j e yeah olololololo
Phyno production, olololololo
Phyno production, olololololo
God you are too much e yeah eh

Good e too much mehn
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Runtown Lyrics – Reason My Matter

Runtown

Reason My Matter