RENT FREE Lyrics – EverythingOShauN

RENT FREE Lyrics by EverythingOShauN

Rent free!
Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free yeah Rent free

Living in your mind rent free
Ah dey want take control
Ah dey want take my soul
Ah dey want take my clothes

Ah dey want take my dough
Ah dey want leave me lone’ Leave me oh
Ah dey want take my joy
Ah dey want take my toy

Ah dey want take my voice
Imma keep making noise
Imma keep making noise
Shawty want get and go

Shawty want skirt and move
Shawty want move and weave
Shawty want talk to me
Shawty can’t lose come see

Shawty want shot don’t miss
Shawty want turn and twist
Shawty want move like this
Ah di want move my sh#t

She di coke I deh move my wrist
Shawty deh talk too much oh
Shawty wan come for di oh no
Shawty don’t talk to me awful

And she wan do me diablo
And she gon call me keanu
See me dodge all of her ammo
Rent free!

Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free

Ah dey want take control
Ah dey want take my soul
Ah dey want take my clothes
Ah dey want take my dough

Ah dey want leave me lone’ Leave me oh
Ah dey want take my joy
Ah dey want take my toy
Ah dey want take my voice

Imma keep making noise
Imma keep making noise
Love the way you moving I see
I know time is money and your time is pricey

If you looking good and tasting good you wifey
Me turning my back on you girl that’s unlikely
Shawty got that fire you know I like spicy
And you keep on grinding for the check that nike

Just do it baby you my Aphrodite
You know that I got you please talk to me baby nicely yah
Tell me what you need you know I’m able ah
Kisses on ya belly pass your navel ah

Rather watch you I don’t need no cable ah
I be hungry put you on the table ah
Rent free!
Living in your mind rent free yeah Rent free

Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free yeah Rent free
Living in your mind rent free
Ah dey want take control

Ah dey want take my soul
Ah dey want take my clothes
Ah dey want take my dough
Ah dey want leave me lone’ Leave me oh

Ah dey want take my joy
Ah dey want take my toy
Ah dey want take my voice
Imma keep making noise

Imma keep making noise
Outro
Rent free
Rent free

Rent free
Rent free
Rent free
Rent free

Rent free
Ah Di business O EO, XP
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

EverythingOShauN Lyrics – RENT FREE

EverythingOShauN

RENT FREE