Shoutout to My Lover Lyrics – Djinee

Shoutout to My Lover Lyrics by Djinee

Yeah, oh
Baby come o, beautiful
Why you choose me, girl I don’t know
Physical, spiritual

Your love dey high me like igbo
Adorable, you are to me
Desireable, I can see
Girl-o, I want to know why you love me so

Twenty bottles of Rosay
No dey trip you anyway
Wetin make you come my way?
You want to sway to this, keep it on replay

You got me high, I’m smoking trees
I no fit lie, can this be me?
You got me I swear
Shout out to my lover

I can see you my lover
Shout out to my lover
You are pretty my lover
Oh yeah

Oh yeah
Ngwanu, ano m eba
Ngwanu
Back then, dem go find you enter bus, you no send all of them when you see only us

You no send how much I hold for purse
You go tell me say you bam, no be force
So I love you today, love you tomorrow
There’s no going away, away, away

It has finally happened
Being with you makes me happy
Even pikin sef I go carry
You see me, you see you, we are balling away

There’s a song in my head
And it’s about you all the way
I got you
Shout out to my lover

I can see you my lover
Shout out to my lover
You are pretty my lover
Oh yeah

Ngwanu, ano m eba
Ngwanu, ano m eba
Ngwanu, ano m eba
Ngwanu

I keep wondering
Out of everybody wey you know, you still want me
Make you chill, make I yarn you the koko
You no be mouth o

Your panelbeating if dem be, no fumble
Say this once again
I got ya
Shout out to my lover

I can see you my lover
Shout out to my lover
You are pretty my lover
Oh yeah

I love you oh
Ano m eba
Ngwanu, ano m eba
Ngwanu, ano m eba

Ngwanu
Shout out to my lover
You dey feel me my lover
‘Cos as the skies are blue

So my heart is true
And it yearns for you
Only
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Djinee Lyrics – Shoutout to My Lover

Djinee

Shoutout to My Lover