Skin To Skin Lyrics – Dagrin

Skin To Skin Lyrics by Dagrin

Eh Ehn, wit dem, Still On The Matter,Still On, Still, Still On The Matter
How u dey feel me bro wen i dey do my thing
I c#m lyrically c#m spin d thing
This one wey I bring is title skin 2 skin

Body c#m jam body, get on d dance floor
Like u no send nobody, and make u
Move, make u catch d groove and
Raise d groove, My groove and u ready 2 fool

Get ur body in the girl
Girl why u wanted to be, be, be make una just follow me
One day we dey go carry grammy, е
Jo e s′amin, ‘cos I am what I am

Me full grand no b head like big head
Lyk cocoyam
I no b lyk those one wey dey flow tackle
We don go all around d world, una still local, chicks

2 gbadun my style, guys dey feel
My music wey dey make dem high
I just b d one 2 put dem 4 d right mood
′Cos right here 4 ur neighbourhood

Dead body jam body, (oh, oh)
Make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body
So make una body c#m jam body (oya oh) (2x)
This joint dey esendenba, as

I dey rule gbedu sum pple say na
Ebu
But anyhow dey yarn we go bubble
I no u feelin bros make u chop knuckle

Dem no know say i fit bring the new flava
Wey many pple don dey target lyk
Unripe guava
Dey wan pluck am

‘Cos me no get tym to waste, for dis game
Lyrically no b copy of face, make
U feel d vibe
No matter ur tribe, make u dey move as u dey feel

Make u smell d flow, anytym the wind dey blow
Na d matter, make u enter ur body
Na d matter, u wanna know how we dey
Do

Call in ur friend Abayomi, Ruka
And Chinedu
Me and my homeboys
U know who fill dis squad, ej’alo

We gonna step 2 d dance floor
Oh boy, na me do the rap
EGOS, na d bro wey dey cook d beat
If i c#m ur street,jo,make u feel the hit

Make no kit, thats exactly what it is
Dead body jam body, (oh, oh)
Make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body
So make una body c#m jam body (oya oh) (2x)

Iya rapati, kilewa se ni party
Party si ma bere ni 4:30 ede ti sare de
Lati 12:30, eyin le ma kokode
Eyin lema gbeyin, kilode so fi party

Seyin
Motun wa bayin soro e tun
Feyin
E le duro rara titi ta ma fi bere

E malo e pade wa e ma repete
Omo pple hear my flow dey say i don kolo
And today u no say sumthhng like yellow
I try 2 be myself not lyk ikerpalopelo

The flow go make u bounce like a pillow
Get on d floor make i see u shake like
Jelo
Nigeria, all over Africa, Togo, Morocco

And I still dey represent for Congo
You like my style make you stay make you no go
I′m lyrically strong on the field like Babayaro
While little love 2 dey play me like Mario

Dey use pako wazobia flavour like zobo
E don tay no be today like jaja of opobo
Dead body jam body, (oh, oh)
Make you hold sumbody, (oh, oh), so make u na no stiff body

So make una body c#m jam body (oya oh) (2x)
Exactly what it is (7x)
Exactly what it is (10x)
Exactly what it is (3x)
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Dagrin Lyrics – Skin To Skin

Dagrin

Skin To Skin