Small But Mighty Lyrics – Boyyblink

Small But Mighty Lyrics by Boyyblink

Eyo
I just dey thank God for my life iyo
Spending the money and making it is not easy o
But some people tell me say I’m Nada naughty

But na me dey make the people dey happy eh
The people happy eh
From nothing to something o (Amen)
From story to glory o (Amen)

From zero to hero o (Amen)
Oh oh oh (*2)
I say dem call me small but mighty o
Say na me dey make the people dem to dey happy o

But some peoplе tell me say I’m naughty
Spending thе money (ego) just keep dem funky o
Just keep dem funky o
Eh, oya

Oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
Brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
Sister Sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
Oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba

Chai!
Shebi i bin tell you say
The boy go blow
And him face go show oh oh

But no let nobody know (*2)
From nothing to something o (Amen)
From story to glory o (Amen)
From zero to hero o (Amen)

Oh oh oh (*2)
I say dem call me small but mighty o
Say na me dey make the people dem to dey happy o
But some people tell me say I’m naughty

Spending the money (ego) just keep dem funky o
Just keep dem funky o
Eh, oya
Oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa

Brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
Sister Sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
Oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
Eyo!

Halla mah name you know
Yeah, yeah, yeah
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Boyyblink Lyrics – Small But Mighty

Boyyblink

Small But Mighty