State of emergency Lyrics – Switch & DhanJae

State of emergency Lyrics by Switch & DhanJae

You
No one is gonna fight for you
I keep it real to the game and I’m true
They chop and carry go,dem no care about you

I fih ah bad to the bone, you know that I’m true
This city wey I come from ,they tanana
They no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
No shark come dey make noise,drink paraga

Cos even small boys don chop am like banana
This city wey I come from ,they tanana
They no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
No shark come dey make noise,drink paraga

Cos even small boys don chop am likе banana
We no dey fear,wе no dey send,we no dey look face
We no dey send anybody even though na disgrace
Economy take all our money, dem put us for prison

Dem want us to frustrate
Ahhhhh
No go dey yarn pata pata cos these boys no dey fear gun
Ouuuuuu

We fear no man,we only fear God
Ahhhh
No go dey yarn pata pata cos these boys no dey fear gun
Ouuuuu

We fear no man,we only fear God
No one is gonna fight for you
I keep it real to the game and I’m true
They chop and carry go,dem no care about you

I fih ah bad to the bone, you know that I’m true
This city wey I come from ,they tanana
They no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
No shark come dey make noise,drink paraga

Cos even small boys don chop am like banana
This city wey I come from ,they tanana
They no dey gree ,they no dey hear word,they parrarra
No shark come dey make noise,drink paraga

Cos even small boys don chop am like banana
We no dey fear,we no dey hear word,tanana
If your girl she go dey near boys,Banana
Wey loud,I want to near God, gbanana

Sare gbe mi trabaJae on a Canada
Kala
Olorun,mo ti kala
Olorun,mo ti kala

Hustle mi ti gbona
Olorun,mo ti kala
Olorun,mo ti kala
Olorun,mo ti kala

Hustle mi ti gbona
Olorun,mo ti kala
Olorun,mo ti kala
Hustle mi ti gbona

Olorun,mo ti kala
Olorun,mo ti kala
Olorun,mo ti kala
Hustle mi ti gbona
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Switch & DhanJae Lyrics – State of emergency

Switch & DhanJae

State of emergency