Supreme Lyrics – Xmut Zaza

Supreme Lyrics by Xmut Zaza

Uhmm
Xmut baby o
I just the wear my supreme
Fashion life i be victim

Nobody come between
Steady give them the big thing
Everyday on your screen
I be sipping my lean

If i slow na codeine
That’s why i be big fish
Ina ina
Ina in my room

Girl from afar na your booty me i zoom
Take you for dinner
Put you in a beamer
While on the date, u come follow shina peller

Me i don hala la
Me don palanga
Me i don jogodo
Me i don para

Me i don kpef
Me i don vex
Me i don hala but still want flex
But i still want flex

Still want flex
I still want flex and i want still flex
I still want flex, still want flex
Every other day i dey wake up fresh

Chai
I just the wear my supreme
Fashion life i be victim
Nobody come between

Steady give them the big thing
Everyday on your screen
I be sipping my lean
If i slow na codeine

That’s why i be big fish
Uhm
Oya make you tell that girl wey stand for corner
Say make she come to this side

Say make she tell vanessa
Say make she tell the next one
I say
Tell that girl wey stand for corner

Say make she come to this side
Say make she come to this side
Hennessy dey for this side ah
All of dem table dem dry

All of my table dem wet
All of my table dem wet
All of dem table dem dry
All of dem table dem dry (you know)

All of dem girls, come to my side
Cause this party e dey for my side
Me i don high
Me i don kpras

Me i no fit lie but i just feel like
Me i don palanga
Me i don polongo
Me i don jogodo

Me i want flex
Me i want flex
Me i want kpef
Me i want kpef but i still want flex

Still want flex
Still want flex and i want still flex
Still want flex
Still want flex

Every other day i dey wake up fresh
I just the wear my supreme
Fashion life i be victim
Nobody come between

Steady give them the big thing
Everyday on your screen
I be sipping my lean
If i slow na codeine

That’s why i be big fish
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Xmut Zaza Lyrics – Supreme

Xmut Zaza

Supreme