Sweet Love Lyrics – Genesis112

Sweet Love Lyrics by Genesis112

Beat wey i do sweet)
Oh lord
Ye ye
Aleleye ya

Oh hm hm
See
Ayayayoya
Ye ye ey

See
Ah rasta man ah tóir (oh lord)
Mi speaking ah patois (oh oh)
Mi getty many frenemies

All of them bomboclaat(oooh lord)
Dem telly me sey mi smoke too much
Sey me would run mad (oh lord)
Me telly dem sey

Who jah bless
No man can curse (oh lord)
I say this this skele
Ah say this this skele

This skele
She too love my gbege
I say this this skele
I say this this skele

This skele
She too love my gbege oo
She do me this (yeah)
She do me that (why o?)

She tell me sey
She wan be my skele (oh lord)
She tell me this (ye)
She tell me that (oh lord)

She tell me sey
She wan bamilole o
She do me this, she do me that
I give her good good loving

She do me this,she do me that
I give her sweet sweet loving
As a rasta man wey i be, ye
Whenever mi high ah say

Nah she i dey use cruise
As a rasta man wey i be, ye
Whenever mi dry
Nah she dey fill my pocket

As a rasta man wey i be, ye
As a action man wey i form
Nuh dey work ey
As a rasta man wey i be, ye

Whenever mi testing microphone
Nah she i see ey-ah
Sweet sweet loving
Gimme sweet sweet love

Good good loving
She give me good good love
She do me this (yea)
She do me that (why o)

She tell me sey
She wan be my skele (oh lord)
She tell me this (ye)
She tell me that (oh lord)

She tell me sey
She wan bamilole o
She do me this, she do me that
I give her good good loving

She do me this, she do me that
I give her sweet sweet loving
As a rasta man wey i be, ye
Whenever mi high ah say

Nah she i dey use cruise
As a rasta man wey i be, ye
Whenever mi dry nah she dey fill my pocket
As a rasta man wey i be, ye

As a action man wey i form
No dey work ey
As a rasta man wey i be, ye
Whenever mi testing microphone

Nah she i see ye
Ayagayagayo
Ayagayagayagayagalo
Nanana oh nana

Ayagayagayo
Ayagayagayagayagalo
Nananananana
Spiritual

You know what’s happening right now
Genesis one twelve
Ayagayagayagayagayagayayo
Nanana oh nana
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Genesis112 Lyrics – Sweet Love

Genesis112

Sweet Love