Deep Inside Lyrics by Raymond Fix
I feel something deep inside
And I know baby you dey my side
Music Lyrics Source
I feel something deep inside
And I know baby you dey my side
Ole ole ole olelele
Ole ole ole ole olelele
Oh nana o wetin you dey do
Me I no go lie e dey skele my head o