Talk Lyrics – WizKid

Talk Lyrics by WizKid

Oh yes
Welcome! class is in session
Professor wizzy baby about to tell you how to do your thing
Say when i move to the left dem go talk…..ahn ahn

Say when i move to the right dem go talk…..ahn ahn
I say anything i do dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na
I move to right dem go talk…..ahn ahn

Say when i move to the left dem go talk…..ahn ahn
I get boluwatife dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na
Dey say i’m living in a rush…..ahn ahn

Because i’m driving all around in a porsche…..ahn ahn
Instagram, twitter dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na
Say dem no see me when i suffer

Say dem no see me see me see me when i suffer…..ahn ahn
Say dem no see me when i hustle
Say dem no see me see me see me when i hustle…..ahn ahn
Say dem no see me when i suffer

Say dem no see me see me see me when i suffer…..ahn ahn
Say dem no see me when i hustle
Say dem no see me see me see me when i hustle….oh wey
Say when i pass dem go talk

If i sit down dey drink my shayo dem go talk…..o o o
If i pass mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na
Make dem leave me make i chop o

Say make i live my life make i ball o…..ahn ahn
Say make i do my thing low key..ah na na na na na na na na
Say when i move dem go talk…..ahn ahn
Say i move to the left dem go talk…..ahn ahn

I get boluwatife dem go talk…..ahn ahn
Abeg leave story dem go talk…o na na na na
Anything i do dem go talk…..ahn ahn
Say when i move to the left dem go talk…..ahn ahn

Say when i move to the right dem go talk…..ahn ahn
Abegi leave story dem go talk..o na na na na
Say nobody holy brother
I’m going my way the next one na the border

You’re feeling my song all along my brother
I’m doing my own, my brother do you brother
Wait, follow me down i’m the ghetto king
And see all the girls dem wanna follow me

Dey say wizzy baby bad so dem follow me
Say anything i do dem go talk…..ahn ahn
Say dem no see me when i suffer
Say dem no see me see me see me when i suffer…..ahn ahn

Say dem no see me when i hustle
Say dem no see me see me see me when i hustle…..oh wey
Say dem no see me when i suffer
Say dem no see me see me see me when i suffer….ahn ahn

Say dem no see me when i hustle
Say dem no see me see me see me when i hustle…..oh wey
Say when i pass dem go talk
If i sit down dey drink my shayo dem go talk

If i pass mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na
Make dem leave me make i chop o
Say make i live my life make i ball o

Say make i do my thing lowkey..ah na na na na na na na na
Say when i pass dem go talk
If i sit down dey drink my shayo dem go talk
If i pass mary to my guy dem go talk

Dem see dem no see anything dem go talk..o na na na na
Make dem leave me make i chop o
Say make i live my life make i ball o
Say make i do my thing low key..ah na na na na na na na na
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

WizKid Lyrics – Talk

WizKid

Talk