The Difference Lyrics – Wan Shey

The Difference Lyrics by Wan Shey

Chop Chair
See di people dem di spread the news say
I watch di thing for news yesterday say
Yeah

Difference between pastors and priests, na religion
Difference between satan and pigs, na the legion
Difference for Protestants and Catholics, na communion
Difference between Satan and God, na Dominion

Difference between left and right, na direction
Difference between Yes and No, na intеntion
Difference bеtween petrol and diesel, na the engine
Difference between pagan and Christian, na believing

Difference between God and Allah, na the name
Difference between Stanley and Jovi, na the fame
Difference between me and the rest na humility
Them di put heat for club, I di give their brains humidity

We ele dey dey di condition waselves
Same as we believe sey money na measurement for wealth
Whether God di exist or not, na personal choice
Afterall, eske ya salvation na by force?

Difference between auto and manual, na the gear
Difference between tyranny and the democracy, na idea
Difference between class 6 and 7 na the year
Difference between table and floor na the chair

Difference between more and less, na satisfaction
Difference between hustle and rest, na distraction
Difference between love and lust, na attraction
Difference between snitch and real, na interaction

Difference between coke and crack, na the quality
Difference between North West and Centre, na equality
Difference between Big and Pac, no di exist
The two were great rappers and both made it to the A-list

Difference between me and you, na me and you
Difference between fish and hook na the fish for hook
Difference between cool and crook, na their mop tok
One di topoh vrai but lie na some one yi workshop

We ele dey dey di condition waselves
Same as we believe sey money na measurement for wealth
I confirm sey God di exist my guy, no loss sense
My life and rhymes are nothing but works of his hands ehh

I take this moment out to say thank you to everyone who has been helpful in my career
I come from an ordinary family, no hopes of stardom but just confidence in God’s power, grace and might
Being able to create music is the most humbling part of my life, creating these sounds and melodies that make people smile and just want to enjoy the gift of life more
Never forgetting praises to the Most High. Thank you God for everything

Special shout out to everybody
EME Studios. Man you know how we hold it down bro
Since day one: Ironbitz, Method J, Roqzen, Tirajai
Ehh Charisma, everybody!

Special shout out to my mum
Special shout out to the whole family. Man, you know how it is
Hey, di grammar na first one fo weti?
Ehh wusai all da ma craze men dem dey, man shout out, shout out

I want thank all man massa, all di journey so no fo fit happen if wuna all no be dey
Whether the support was financial, spiritual, man, it was worth the shot
I think we are getting there
Mu make di thing happen

And to my dad, man… I know you’re heaven and maybe hip-hop is banned in heaven, but you know your son is keeping it one hundred
No laugh repe, they no di laugh for heaven, hehe
Thanks, shout out!
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Wan Shey Lyrics – The Difference

Wan Shey

The Difference