Tolotolo Lyrics – Sunny Neji

Tolotolo Lyrics by Sunny Neji

Tolotolo
Where you dey go?
This your waka eh
All na for show

Do you remember me?
I’m the little bird that couldn’t fly
I know you thought i was gonna die
See me now as I fly

See me high up in the sky
Because they get small money no more humility
Them wear rainbow color color dey riot ee
Them begin disturb your eye dey make dirty yanga

Yanga na wetin yanga na tolo
Tolo na wetin tolo na turkey
Turkey na wetin eh eh eh turkey na for chop o
Chineke ntibetibe

Na so
Na so
Na so tolotolo dey do
Na so

Na so
Na so tolotolo dey do
Show me wetin dem get wey anoda no get
Tell me wetin dem do wey anoda never do

Wo if man for be God o some people for chop sand o
But the almighty plan o e no dey we hand o wororo nneke
Dem begin make e yanga dey make durty yanga
Yanga na wetin yanga na tolo

Tolo na wetin tolo na turkey
Turkey na wetin eh eh eh turkey na for chop o
Na so
Na so

Na so tolotolo dey do
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do

Huh huh huh huh huh huh huh huh huh huh huh huh
Uhu huh huh hub huh huh huh huh huh huh huh huh nteketeke
Na so
Na so

Na so tolotolo dey do nneke
Na so
Na so
Na so tolotolo dey do nteketeke

Na so
Na so
Na so tolotolo dey do nneke
Na so

Na so
Na so tolotolo dey do
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Sunny Neji Lyrics – Tolotolo

https://www.youtube.com/watch?v=E8uuTc-ZrAU

Sunny Neji

Tolotolo