Who No GO NO KNOW Lyrics – LAW-GINGER

Who No GO NO KNOW Lyrics by LAW-GINGER

Yeal this life yea
Yeal this life yea
Yeal this life yea
Yeal this life yea

Ojie..ije ofu ihe , who no go no know
Ojie..ije ofu ihe , who no go no know
Ojie..ije ofu ihe , who no go no know
Ojie..ije ofu ihe

I go, i see, i come, i conquer
I go, i see, i come, i conquer
I never live like ajibota
We no dey live for gutter

Oluwa dey share the butter
Nwanne no be toko
As we dey go dey go ..(dey go ohh)
Even oga no show love (no no no show love

But e no mean say you go sleep on the bicycle
No sleeping on the bicycle
I keep my face up,tie my lace
Keep my lane on, run my race(race)

I keep my face up,tie my lace
Keep my lane on, run my race(race)
Winner
Winner, winner, winner

Winner, winner, winner
Winner, winner, winner
Look me now, looks me now, look me now
Ojie..ije ofu ihe , who no go no know

Ojie..ije ofu ihe , who no go no know
Ojie..ije ofu ihe , who no go no know
Ojie..ije ofu ihe , who no go no know
Eh yeah eh yeah

Eh yeah eh yeah eh yeah yeah mama
Eh yeah yeah yeah yeah mama
Man don sleep for street
Man don sleep for car

Man don sleep for street
Man don sleep for car
My eye don see wetin my mouth no fit talk ( no fit talk)
Wetin e no fit talk,,(no fit talk)

Yeah.yea yea yea yea….yee eh
Yeah yeah yeah yeah (no fit talk )
Wetin e no fit talk (no fit talk )
Yeah ,yea yea yea yea(yee eh)

See me now ..look now ,look now (see me now see me now)
Look me now ,look me now ..yee eh
See me now ,see me now ,see me now, see now aah
Go, i see, i come, i conquer

I go, i see, i come, i conquer
I never live like ajibota
We no dey live for gutter
Oluwa dey share the butter

Nwanne no be toko
Go, i see, i come, i conquer
I go, i see, i come, i conquer
I never live like ajibota

We no dey live for gutter
Oluwa dey share the butter
Nwanne no be toko
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

LAW-GINGER Lyrics – Who No GO NO KNOW

LAW-GINGER

Who No GO NO KNOW