Woman Lyrics – Meenark

Woman Lyrics by Meenark

If I call an African woman
Woman she no go gree, woman
If I call an African woman
Woman she no go gree, woman

She don’t wanna work, she wants rabba
Rocking designer, Fashionova
Body hot it’s burning like lava
Give you all you want, no palava

Woman, she my fine woman
Odikwa maranma
She my my fine woman, woman
Woman, she my fine woman

She my jaruma
Odikwa maranma
Anything you talk say make I do, I do
Ajoma gbadun, I go buy many things for you

Anything you talk say make I do, I do
Ajoma gbadun, I go buy many things for you
She don’t wanna work, she wants rabba
Rocking designer, Fashionova

Body hot it’s burning like lava
Give you all you want, no palava
Woman, she my fine woman
Odikwa maranma

She my my fine woman, woman
Woman, she my fine woman
She my jaruma
Odikwa maranma

If I call an African woman
Woman she no go gree, woman
If I call an African woman
Woman she no go gree, woman

Woman, she my fine woman
Odikwa maranma
She my my fine woman, woman
Woman, she my fine woman

She my jaruma
Odikwa maranma
Find more lyrics at westlyrics.com

Listen to their music here
WestLyrics.com Amazon Music    WestLyrics.com Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

Meenark Lyrics – Woman

Meenark

Woman